Arsenal Shock Man United 1-0 for Old Trafford | Premier League 2025/26 Opener ⚽
Na wahala opener be dis one o! Arsenal don knack Manchester United 1-0 for Old Trafford as Premier League 2025/26 season start. Di match choke, Gunners show strong defence, sharp ball play and dem still run United down for dia own home.Arteta boys carry 3 points waka comot Old Trafford, Red Devils fans shock scatter.No forget to like 👍, drop your comment 💬 and subscribe 🔔 for more Premier League gist, and football mata.
Welcome to Pidgin Vibez Podcast!
We dey bring you unfiltered, evriday conversations from all corners of life. Whether na trending gist, real life experience, funny stories, or normal evri day wahala, we dey tok am all. No script, just real tok for pipo wey wan hear di gist as e be. Tune in for fresh yarnings and join our community as we explore different topics, laugh, and reflect. No forget to hit follow, so you neva miss any episode of di vibez!